Nigeria change ft MP gist

We wanna make a little comedy just to cheer your day our esteemed fans of stigloaded ....we know that on jokes, one is meant to say irritating things for fun and the party concerned takes it as a way of putting smiles on people's faces...na joke ooo!!!..amidst this hardship, man gatto laugh abeg
Hahfhdhdddfa.  Read down



After d regger ft Mp out law ft  Gudluck  ft musa:....gudluck.:....change bluessss....after d election wey dem do ...dem do dem do we still dey wait 4 d change. D change d change...all d promise wey dem maka. Dem make dem make..E don dey be like say na fake..na fake na fake...where d money where d food, d food d food,,cuz everibodi wan improve, improve,,improve...since u come na tears nd pain o,,nd pain nd pain...we don taya to complain ahaa..Ahaaa..baba see d bad way u bin do..u do..u do...u don tear nigeria into two...in two..in two...97% 5% percent.. Percent....u no bin talk like president....like president:...u dey rule Nigeria with sentiment...with sentiment..nd take ur office do revenge...revenge..revenge oya now..oga buhari we dey begi o..make Nigeria no go scatter 4 ur headi o....jesu.:..)(MP  out law)after d election wey dem do dem do dem do..we still dey wait 2 see d change...d change d change...cuz all d promise wey dem make..dem make dem make...E don dey be like say na fake..na fake ..na fake....where d money wher d food :...d food d food...nigeria people wan improve..improve improve..since u come na tears nd pain o...nd pain nd pain....we don taya to complain ooo...ahaa..Ahaa...no employment for d youths..d youths d youths,,nd securite no improve    ..improve improve..inflation don dey hit d roof..d roof..d roof..still gov't no dey say d  truth:.d truth..d tr*th..oya my broda dis change na yawa:.we don too dey suffer:.:We  pray God 4 Nigeria :.oya my sister dis govt na yawa:..nd u don 2oo dey suffer ..we pray God for Nigeria:....musa:....after d election  wey dem do dem do..dem  do..we still dey wait   to see d change:.d change..d cha9ge...cuz all d promis wey dem        make..dem   make dem make...E don dey  be like say fake  :.na fake..na fake...where d   money  where d food..d  food..d food..9igeria People wan improve..improve..improve:..since u come na tears nd  pain:.:nd pain:.nd pain..we don taya  2o  complain    o=oo:.Ahaa:..Ahaa:....see aaas economy     just dey 4all...dey 4all :..dey  Fall..nd u just  dey  travel     around  d world....d worlddd      d     world......cuz  na 2ime 2o work          *u dy take dey fly .....dy 4ly....dey fly....we no give u d vote bt ...u take      am:......88baaaaaabaaaa:..buHar+.:.:..eleccccc2

Comments